[OUT NOW] D Prinz Gh ft Eddy Brown_Ghetto Prayer (Prod by Eddy Brown MM by D Prinz Gh)

Here is the September project announced earlier from the camp of AVFV Empire.
This time D Prinz Gh has shifted to Gospel (Lyrically), a prayer for the Ghetto Youth against poverty.

One of the best and favourite of our time.

D Prinz Gh ft Eddy Brown_Ghetto Prayer (Prod by Eddy Brown. MM by D Prinz Gh).

D Prinz Gh ft Eddy Brown_Ghetto Prayer Lyrics

Intro:
D Prinz Gh: AVFV
Call me D2D Prinz

Eddy Brown: Eddy Brown is around

D Prinz Gh: Another Voice From Volta

Verse:
This year we for commot for ghetto
Money for come dey come double
Make we dey buy Range for Mama Dodge for Papa
Side chick for chop double

2X:
Everyday we dey pray for the money
Only God go fit bless wanna hustle

Chorus 2X:
This be our ghetto prayer (hallelujah, hallelujah)
Lord here our ghetto prayer
((Are u ready now?))
(Hallelujah, hallelujah) ((Ne le ready ke naxɔm))

Rap 1:
Everyday if I wake up
I dey pray to my Lord
Edey make me like say
Poverty dey carry gun
I no dey fear enemy
Eno fit bring me down
B'cux u dey shower me
Everyday on and on
Now the money for come
My eyes dey your top
I dey owe people
Dey are coming for me
Lord the money for come
My eyes for ur top
I dey owe plenty they
Are coming for me
I no sey something dey you fit do
Bless my hustle
Let my pocket be full
Make me a man Lord not a boy
Am far from home
Even if everything coin
I dey hustle everyday
No dey get my daily bread
We dey pray everyday
Give us our daily bread
We dey hustle everyday
No dey get our daily bread
We dey pray everyday
Give us our daily bread.

Chorus 2X:
This be our ghetto prayer (hallelujah, hallelujah)
Lord here our ghetto prayer
((Straight ))
(Hallelujah, hallelujah) ((Rap Factory ))

Rap 2:
Mia fofo sile dzifo
Wo ŋkɔ ŋuti nekɔ
Wo fiaɖuƒe neva
Miaƒe agbemɔdzi nekɔ
Miedo gbeɖa everyday
Mesiame nekpɔ etɔ
Ne gbeadzi sese aleke
Wɔ nami shili Etɔ̃
Ne viwo natɛ aɖunu
Gbeɖeka zi Etɔ̃
Yehowa miele fuadzi
Fiadɛ menye egbe o
Trokɔ ɖe viwo gbɔ
Mebe ɖoto miaƒe gbe
Ne ŋuse amesiame
Ne woaku eƒe kpe
Koɖoɖo nedzo maɖu
Aƒetɔ ne nyagbe
Mawuga sogbolisa
Medzde klo ɖe akɔwo me
Mele klodzi medo gbeɖa
Nusianu nesu asinye
Futɔwo wo aʋawɔm
Bena mayi ɖe tome
Menuƒoge gbesiagbe
Nodzi ati ne woaɖe tome
Hello... Hi... Testing mic 1...2
Mene futɔwo April fool
Wonye dzige mo nye kpɔge o
Wo tua dage menye lɔge o
Wotatam meduƒum
Abe meli le tɔdzi

Chorus Repeat till fade:
This be our ghetto prayer (hallelujah, hallelujah)
Lord here our ghetto prayer
(Hallelujah, hallelujah)



Produced by: Eddy Brown
Mixed and Mastered by: D Prinz Gh
Release Date: September 1.09.2019
AVFV Empire Production.
© '19

[OUT NOW] D Prinz Gh ft Otwiasie_Chairman (MM by D Prinz Gh)

The frontline artist of AVFV Empire D Prinz Gh is here with the promised must listen jam.

He jumped on a higher tempo beat this time around. He featured Otwiasie on this one.

Download, Listen and Share with friends.

D Prinz Gh ft Otwiasie_Chairman
Mixed and Mastered by D Prinz Gh.

DOWNLOAD